Difference between revisions of "blomblom"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "Go look blowblow") |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | + | ==Naija== | |
| + | ===Alternative forms=== | ||
| + | * [[blowblow]], [[blow blow]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''blow'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * blǒmblóm | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-blowblow.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-blowblow.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside. | ||
| + | :* {{ux|dv|I don dey beg am make e help me blow my '''blomblom'''.| (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. ) }} | ||
| + | :* {{ux|dv| E no get how you no go see '''blomblom''' for pikin birthday party. |(NSC_2021, You'll definitely see balloons at Children' birthday parties.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''balloon'' | ||
Revision as of 20:42, 21 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English blow
Pronunciation
- blǒmblóm
Noun
- Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
- I don dey beg am make e help me blow my blomblom. — (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. )
- E no get how you no go see blomblom for pikin birthday party. — (NSC_2021, You'll definitely see balloons at Children' birthday parties.)
Translations
- English: balloon