blomblom

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English blow

Pronunciation

  • blǒmblóm

Play

Noun

  • Wetin be like rubber wey dey big if dem blow air for inside.
  • I don dey beg am make e help me blow my blomblom.  —  (NSC_2021, I have been begging him to help me blow my balloon. )
  • E no get how you no go see blomblom for pikin birthday party.  — (NSC_2021, It's not possible for You not to see balloons at a birthday party.)

Translations

  • English: balloon