Difference between revisions of "attach"
(→Naija) |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-attach.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-attach.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-attach.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-attach.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Extra seat for bus wey conductor dey put make extra passenger fit siddon. | * Extra seat for bus wey conductor dey put make extra passenger fit siddon. | ||
Revision as of 12:13, 4 January 2022
Naija
Etymology
- From English: attachment
Pronunciation
àtât͡ʃ Play
Noun
- Extra seat for bus wey conductor dey put make extra passenger fit siddon.
- You dey follow conduct shout and na beg you beg make you siddon for attach, you get mind o. — (NSC_ 2021, You are picking a fight with the conductor and you begged so you could sit on the extra seat, you are very bold.)
- E get people wey enter attach come dis Lagos, but now, de don make am. — (NSC_2021, There are some people who came into lagos taking the extra seat in the bus, but now they have made it.)
Related forms
Translation
- English: Extra seat