attach

Naija

Etymology

  • From English: attachment

Pronunciation

  • àtât͡ʃ

Play


Noun

  • Extra seat for bus wey conductor dey put make extra passenger fit siddon.
  • You dey follow conduct shout and na beg you beg make you siddon for attach, you get mind o.  — (NSC_ 2021, You are picking a fight with the conductor and you begged so you could sit on the extra seat, you are very bold.)
  • E get people wey enter attach come dis Lagos, but now, de don make am.  — (NSC_2021, There are some people who came into lagos taking the extra seat in the bus, but now they have made it.)

Related forms

Translation

  • English: Extra seat