Difference between revisions of "discharge"
(→Naija) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dɪ̀stʃɑː́dʒ | * dɪ̀stʃɑː́dʒ | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-discharge.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-discharge.m.ogg</sm2> |
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Revision as of 14:44, 4 January 2022
Naija
Etymology
From: English discharge
Pronunciation
- dɪ̀stʃɑː́dʒ
Verb
- Make dem tell person wey dey for somewhere say make e comot for di place, sey make e dey go house.
- After di operation, wey e don dey well im doctors con discharge. — (NSC_2021, After the surgery, he was discharged by his doctor since he was recovering well.)
- Oga kpatakpata for our station don discharge our friend because of di accident wey e get. — (NSC_2021, The inspector General at our station has discharged our friend of his service as a result of the accident he had.)
- If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place. — (NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
- Make di battery of something wey person dey charge no con dey charge as e suppose to charge normal normal.
- My phone just dey discharge as di charger don spoil. — (NSC_2021, My phone keeps discharging since the charger is bad.)
- Make person comot for somewhere quick quick.
- Na because your babe call you make you discharge like dat? — (NSC_2021, Was it because your girlfriend called you that you left in a hurry?)
- If you go dat side, once you see somekind men wey you no know, discharge sharply. — (NSC_2021, If you go there, once you see suspicious looking people you don't know, leave there very quickly.)
- Make dey try make person wey dey with am comot or make e no give am someting or buy someting for am.
- You don discharge me tire. Today, I dey follow you go house. Noting wey you want tell me. — (NSC_2021, You have deceived and shaken me off too many times. Today, I will follow you home. There's nothing that will make me change my mind.)
- No be must sey you must buy drink for men, once once still discharge dem. — (NSC_2021, It's not compulsory that you have to buy drinks for the guys, sometimes, excuse yourself.)
Translation
English: discharge, leave in a haste, shake off, excuse