kpatakpata

Naija

Alternative forms

Etymology

From : Yoruba kpata kpata meaning completely

Pronunciation

  • kpátákpátá

Play Play

Adverb

  • Sey someting happen wey be sey noting dey to do again.
  • Dem go protect di pikin as dem take dey protect odir pikin dem wey separate from im papa or family people kpatakpata.  — (They will protect the child the same way they will protect other children who have been completely separated from their father or familys.)
  • I don chop di food kpatakpata.  — (I have eaten the food completely.)

Related Forms

oga kpatakpata

Translations

  • English: completely