Difference between revisions of "gwandu"
Bernardcaron (talk | contribs) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | gwándù | + | * gwándù |
<sm2>Pcm-ng-gwandu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gwandu.f.ogg</sm2> | ||
Revision as of 11:59, 7 January 2022
Naija
Etymology
From Hausa: gandu (?), 'tribute, farm'
Pronunciation
- gwándù
Noun
- Someting wey person fit drink wey go sweet person
- Na to arrange better gwandu and puff puff na im go make sense dis evening. — (NSC_2021, To fix a beverage and puff puff will be really good for dinner.)
- You say you want gwandu but you no hold money. Noting dey my hand o. — (NSC_2021, You say you want a beverage but you don't have any money. I don't have any money with me.)
Translations
English: beverage