puff puff

Naija

Etymology

  • From: English puffy

Pronunciation

kpɔ̀fkpɔ̂f

Play Play

Noun

  • Snacks wey de dey soft wey be like small ball wey de use flour make.
  • Na only puff puff I chop since morning.  — (Fried dough is the only thing have eaten since morning.)
  • Puff puff dey hungry me.  — (I have a craving for fried dough.)
  • Dis your pikin cheek be like puff puff.  — (Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)

Synonym

Translation

  • English: deep fried dough, '