Difference between revisions of "palmy"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* pàmí
 
* pàmí
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-palmy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-palmy.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:40, 7 January 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English palmy

Pronunciation

  • pàmí

Play Play

Noun

  • Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside wey no dey shack person unless di water don ferment.
  • I no fit marry person wey dey always drink palmy.  — (NSC_2021, I can never marry a man always drinks palm wine. )
  • Palmy and better bush meat dey sweet for evening.  — (NSC_2021, It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)
  • People don talk sey fourofour and palmy dey make sense!  —  (NSC_2021, people say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)

Translation

  • English: palm wine