palmy

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English palmy

Pronunciation

  • pàmí

Play Play

Noun

  • Drink wey de dey get from palm tree after dem don tap di water wey dey inside.
  • I no fit marry person wey dey always drink palmy.  — (I can never marry a man who always drinks palm wine.)
  • Palmy and better bush meat dey sweet for evening.  — (It is refreshing to drink palm wine with bush meat in the evening.)
  • People don talk sey fourofour and palmy dey make sense!  —  (People say that dog meat and palm wine are an amazing combination.)

Translation

  • English: palm wine