Difference between revisions of "miss"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-miss.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-miss.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-miss.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-miss.m.ogg</sm2>
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====intransitive====
 
====intransitive====

Revision as of 13:01, 17 January 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English miss

Pronunciation

mɪ̂s Play Play

Verb

intransitive

  1. Make someting/person wey dey no con dey again
    • Wetin make am dey shout be sey im pikin miss  — (NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)
    • No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss.  — (NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
  2. Shey dat guy just miss abi sand dey my eye?  — (NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)

Transitive

  1. Make person want dey with person wey no dey.
    • You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor!  — (NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
  2. Make person no see person want see.
    • You dey waste time, you go miss am. Make we bet!  — (NSC_2021, You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym

loss

Antonym

see

Translation
  • English: missing, lost, disappear, miss