miss

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English miss

Pronunciation

  • mɪ̂s

Play Play

Verb

  1. Make someting/person wey dey no con dey again.
    • Wetin make am dey shout be sey im pikin miss  — (She is shouting because her child is missing.)
    • Shey dat guy just miss abi sand dey my eye?  — (Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)
    • No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss.  — (Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
  2. Make person want dey with person wey no dey di same place wit am.
    • You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor!  — (You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
  3. Make person no see person want see.
    • You dey waste time, you go miss am. Make we bet!  — (You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym

loss

Antonym

see

Translation
  • English: missing, lost, disappear, miss