Difference between revisions of "serere"
| Line 5: | Line 5: | ||
sɛ̀rɛ́rɛ̀ | sɛ̀rɛ́rɛ̀ | ||
<sm2>Pcm-ng-serere.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-serere.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-senrere.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 01:38, 21 January 2022
Naija
Alternative Form
Pronunciation
Noun
- Make person dey do wetin go make dem dey notice am.
- Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your 'serere too much, abeg.(NSC_2021, Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.) — {{{3}}}
- If you dey do serere na for your pocket o. E no get who send you. — (NSC_2021, If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)
- PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend. — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)
Synonym
Translation
- English: flamboyance