shakara

Naija

Etymology

From: unkown

Pronunciation

  • ʃàkàrá

Play Play

Noun

  • Person wey dey do yanga.
  • All dis shakara wey you dey do no go take you anywhere.  — (Pride is not taking you anywhere.)
  • Girls for IG na so so shakara dem dey do.  — (Girls on IG showoff a lot.)

Synonym

Translation

  • English: showing off