Difference between revisions of "on a norms"
| Line 9: | Line 9: | ||
===Prepositional Phrase=== | ===Prepositional Phrase=== | ||
| − | * De dey use a take talk as tings suppose dey happen | + | * De dey use a take talk as tings suppose dey happen. |
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}} | :* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}} | ||
:* {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}} | :* {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}} | ||
Revision as of 11:22, 26 January 2022
Naija
Etymology
- From English: on, a, norm
Pronunciation
ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms
Prepositional Phrase
- De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
- On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw. — (NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
- No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show. — (NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)
Synonym
Translation
- English: ordinarily, usually