on a norms

Naija

Etymology

  • From English: on, a, norm

Pronunciation

ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms

Play Play

Adverbial

  • De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
  • On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.  — (Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
  • No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show.  — (Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)

Synonym

normally

Translation

  • English: ordinarily, usually