Difference between revisions of "just now"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''just'' and ''now'' ===Pronunciation=== d͡ʒɔ́s náù <sm2>Pcm-ng-just now.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-just now.m.ogg</sm2> ===Adve...")
 
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-just now.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-just now.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-just now.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-just now.m.ogg</sm2>
 +
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
* Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.
 
* Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.

Revision as of 00:33, 28 January 2022

Naija

Etymology

  • From: English just and now

Pronunciation

d͡ʒɔ́s náù

Play Play

Adverb

  • Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.
  • I go comot your teeth 'just now.  — (NSC_2021, I will soon knock your teeth out of your mouth.)
  • No be you talk just now? Wait make anoder person talk.  — (NSC_2021, Weren't you the one who just spoke? Wait, let someone else speak.)

Synonym

nownow

Antonym

taytay

Translation

  • English: recently, not too long ago, very soon