just now

Naija

Etymology

  • From: English just and now

Pronunciation

d͡ʒɔ́s náù

Play Play

Adverb

  • Sey someting wey go happen or wey don happen near di time wey di person dey talk.
  • I go comot your teeth 'just now.  — (I will soon knock your teeth out of your mouth.)
  • No be you talk just now? Wait make anoder person talk.  — (Weren't you the one who just spoke? Wait, let someone else speak.)

Synonym

nownow

Antonym

taytay

Translation

  • English: recently, not too long ago, very soon