Difference between revisions of "bitter"
| Line 22: | Line 22: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''bitter'' | * English: ''bitter'' | ||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Someting wey dey make someting make e no sweet. | ||
| + | :* You go wash am sotay di bitter go comot.|(NSC_2022, You should wash it till the bitterness disappears.)}} | ||
Revision as of 12:56, 28 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter
Pronunciation
- bítà
Adjective
- As someting be wey be sey e no sweet.
- Di soup dey bitter. — (Egbokhare_2021, The soup is bitter.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: bitter
Noun
- Someting wey dey make someting make e no sweet.
- You go wash am sotay di bitter go comot.|(NSC_2022, You should wash it till the bitterness disappears.)}}