bitterleaf

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and leaf. Botanical name: Vernonia amygdalina

Pronunciation

  • bìtàlîf

Play Play

Noun

  • Leaf wey no dey sweet wey de dey use take make soup or medicine.
  • Uh for today cooking now, I go teach una how dem dey take cook bitterleaf soup.  — (deuber__3933, In today's cookery lesson, you will learn how to cook bitterleaf soup.)
  • If dem wash bitterleaf finish, use am cook soup, e dey make sense.  — (NSC_2021, When bitter leaf is washed and used to cook, it turns out nice.)

Related forms

Translations

  • English: vernonia amygdalina, bitter leaf