Difference between revisions of "bless"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''bless'' | From: English ''bless'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | blɛ̂s | + | * blɛ̂s |
<sm2>Pcm-ng-bless.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bless.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bless.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bless.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person talk sey good ting go follow person. | # Make person talk sey good ting go follow person. |
Revision as of 15:20, 28 March 2022
Naija
Etymology
From: English bless
Pronunciation
- blɛ̂s
Verb
- Make person talk sey good ting go follow person.
- I wan make God con even bless me, bless my people, bless my family. — (M_ENU_36_I go go outside country, I want God to bless me, bless my people, bless my family. )
- Make person give person someting.
- Dat brah dey bless people well well. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, That brother is very generous.)
Related forms
Antonym
Translation
English: bless