brah

Naija

Etymology

From: English brother

Pronunciation

  • brǎ

Play Play

Noun

  • Anoder way wey dem dey call broda.
  • Brah how far na?  — (Bro how are you doing?)
  • Im na my brah my respect high for am.  — (He is my brother, I have high regards for him.)

Synonym

Translation

  • English: brother