Difference between revisions of "bottompot"
(→Noun) |
|||
| Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv| You no first collect food because you dey wait '''bottompot''' abi. |(NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)}} | #:* {{ux|dv| You no first collect food because you dey wait '''bottompot''' abi. |(NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)}} | ||
# Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di ting wey happen. | # Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di ting wey happen. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Di '''bottompot''' be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. | + | #:* {{ux|dv| Di '''bottompot''' be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. |(NSC_2021, The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)}} |
#:* {{ux|dv| Sist, no dey talk up up, give me di '''bottompot''' abeg.|(NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)}} | #:* {{ux|dv| Sist, no dey talk up up, give me di '''bottompot''' abeg.|(NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 08:14, 30 March 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English bottom pot
Pronunciation
bɔ̀tómpɔ̂t
Noun
- Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn.
- You no see sey de don use bottompot rice do you. — (NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating food at the bottom part of the food.)
- You no first collect food because you dey wait bottompot abi. — (NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)
- Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di ting wey happen.
- Di bottompot be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. — (NSC_2021, The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)
- Sist, no dey talk up up, give me di bottompot abeg. — (NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)
Synonym
Translation
- English: bottom part of the pot