koko

Naija

Etymology

From: Yoruba koko

Pronunciation

kókó


Noun

  • Wetin be sey na im be di matter wey dem dey talk.
  • So diabetes no get cure at all. Na just to manage am na im be di koko of di matter.  — (D_WAZL_06_Na-your-health_Complete_N, So diabetes does not have a cure. It is just be managed, that's the point.)
  • Di main koko be sey dat gate, de no go open am today.  — (The issue is that that gate won't be opened today.)

Related forms

kokolet

Translation

English: matter, highlight, point