Difference between revisions of "borntroway"

Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Pikin wey im mama abandon.
+
* Pikin wey im mama born finish con leave am run.
 
:* {{ux|dv|You be '''borntroway'''. |(Egbokhare_2021, You are an abandoned baby.)}}
 
:* {{ux|dv|You be '''borntroway'''. |(Egbokhare_2021, You are an abandoned baby.)}}
 
:* {{ux|dv| E no get who no fit make am for dis life, even person wey be '''borntroway''', e fit still [[hammer]]. |(NSC_2021, Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)}}
 
Revision as of 14:16, 6 April 2022

Naija

Alternative form

bornthroway

Etymology

From: English born, throw and away

Pronunciation

  • bɔ́ntròwê

Play Play

Noun

  • Pikin wey im mama born finish con leave am run.
  • You be borntroway.  — (Egbokhare_2021, You are an abandoned baby.)
  • E no get who no fit make am for dis life, even person wey be borntroway, e fit still hammer.  — (NSC_2021, Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)

Translations

  • English: an abandoned baby, a motherless baby