borntroway

Naija

Alternative form

bornthroway

Etymology

From: English born, throw and away

Pronunciation

  • bɔ́ntròwê

Play Play

Noun

  • Pikin wey im mama born finish con leave am run.
  • You be borntroway.  — (You are an abandoned baby.)
  • E no get who no fit make am for dis life, even person wey be borntroway, e fit still hammer.  — (Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)


Translations

  • English: an abandoned baby, a motherless baby