Difference between revisions of "bow"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
* Weapon wey de dey take shoot arrow. | * Weapon wey de dey take shoot arrow. | ||
:* {{ux|dv| E also sabi the tree wey good pass to make '''bow'''. |(katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)}} | :* {{ux|dv| E also sabi the tree wey good pass to make '''bow'''. |(katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| I shoot di ting '''bow''', and arrow, di ting no go enter. |(NST_cleaned__37745,I Shot at it using a bow and an arrow, but it didn't penetrate.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[bow leg]] | * [[bow leg]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''bow'' | * English: ''bow'' | ||
− | |||
===Pronunciation 2=== | ===Pronunciation 2=== |
Revision as of 12:28, 8 April 2022
Naija
Etymology
From English: bow
Pronunciation 1
- bôw
Noun
- Weapon wey de dey take shoot arrow.
- E also sabi the tree wey good pass to make bow. — (katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)
- I shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter. — (NST_cleaned__37745,I Shot at it using a bow and an arrow, but it didn't penetrate.)
Related form
Translations
- English: bow
Pronunciation 2
- baʊ̂
Verb
- Make dem respect person.
- If you see as di man take rotate di motor, you go bow. — (NSC_Olukayode.S.M_If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
- Make person shock.
- When you see di babe, you go bow. — (NSC_Olukayode.S.M_When you see the girl, you will be awe stricken.)
- Make person dey bend like sey e dey greet.
- We dey bow to different people. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
- Better dey if you fit just bow. — (NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)
- Make dey worship person or someting.
- We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money. — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
- This one come make dem bow down for Jesus. — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship