up

Naija

Etymology

From: English up

Pronunciation

  • ɔ̂p

Play Play

Preposition

  • When someting dey top, no be bottom.
  • Our own house na im dey up, no be down.  — (We live upstairs.)
  • Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under.  — (Always remove things from the top.)

Antonyms

Translations

  • English: up