Difference between revisions of "chain"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
# Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck. | # Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck. | ||
#:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__ 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}} | #:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__ 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}} | ||
− | # | + | #Person family people. |
#:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}} | #:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}} | ||
Revision as of 11:23, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English chain
Pronunciation
- tʃên
Noun
- Join join iron wey dem take de lock someting.
- Na chain de chain us. — (NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)
- But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg. — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
- Group wey de part of someting.
- Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot. — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
- Small join join iron wey person dey wear for neck.
- I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo! — (NSC__ 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
- Person family people.
- Na long chain na im I get na. — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)
Translations
- English: Chain, Group, Necklace, Family
Verb
- Make person take join join iron hold someting.
- Oya, chain di motor for dere. — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)
- Make person get habit or someting wey e trap am.
- As e de go, no let shack chain your life o. — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
- Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay. — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)
Synonyms
Translations
- English: To hold a vehicle, to become addicted