Difference between revisions of "drive"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
| Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv|With di top performers dem, dat '''drive''' dey come within demsef. |(bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)}} | #:* {{ux|dv|With di top performers dem, dat '''drive''' dey come within demsef. |(bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)}} | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | English: ''drive'' | ||
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| Line 28: | Line 28: | ||
# Make person purse person comot from somewhere. | # Make person purse person comot from somewhere. | ||
#:* {{ux|dv|I go '''drive''' am comot. |(Egbokhare_2020, I will chase him away.)}} | #:* {{ux|dv|I go '''drive''' am comot. |(Egbokhare_2020, I will chase him away.)}} | ||
| − | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| Line 34: | Line 33: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[pursue]], [[give]] | [[pursue]], [[give]] | ||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''drive'' ''chase'' ''motivate'' | English: ''drive'' ''chase'' ''motivate'' | ||
Revision as of 15:34, 21 June 2022
Naija
Etymology
From English: drive
Pronunciation
- dráìv
Noun
- As people dey inside motor dey go somewhere.
- Di town na few minutes drive from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja. — (bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)
- As person get ginger to do someting.
- With di top performers dem, dat drive dey come within demsef. — (bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)
Translations
English: drive
Verb
- Make person start car engine use am go somewhere.
- Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con drive. — (IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)
- If you go drink, no drive, if you go drive, no drink! — (NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)
- Make someting dey push someting
- Na Pidgin drive di story. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__39, Pidgin that drove the story.)
- Make person purse person comot from somewhere.
- I go drive am comot. — (Egbokhare_2020, I will chase him away.)
Related forms
Synonyms
Translations
English: drive chase motivate