give

Naija

Alternative forms

giv

Etymology

From: English give

Pronunciation

  • gɪ̂v

Play Play

Verb

  1. Make person take something/person carry am go meet anoder person/someting.
    • Na im fit save us and give us life.  — (jw__25690, __He is the one who can save us and give us life.)
    • Di blow wey demgive you never do you? Dey talk dey go  — (The blows you were given were not enough for you? Keep talking.)
  2. Word wey dey show sey e get where wetin person do dey go.
    • Who you dey lie give?  — (NSC_2022,Who are you lying to?)
    • Nobody really send you o. No dey form give anybody.  — (No one really cares. Don’t pretend to anyone.)
  3. Make person nack person.
    • I hear sey dat guy don give all una babes?  — (I hear that that guy has slept with all your girlfriends?)



Translations

  • English: give