Difference between revisions of "engine"

m (Conversion script moved page Engine to engine: Converting page titles to lowercase)
 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* tyre 0.72 110, leaf 0.72 102, pot 0.70 145, bag 0.70 175, thick 0.69 36, trailer 0.69 54, firewood 0.68 36, nylon 0.67 39, cocoyam 0.67 22
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English engine
+
From English: ''engine''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈɪnʤən
+
* ɛ́nd͡ʒìn
 
<sm2>Pcm-ng-engine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-engine.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-engine.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-engine.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 8
 
* Frequency rank in NSC treebank: 886
 
* Frequency in raw corpus: 60
 
* Frequency rank in raw corpus: 2823
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
engine: no definition -- Definition in Naija?
+
# Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work.
 
+
#:* {{ux|dv|Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat '''engine'''. |(bbc__20551, A mere sachet of water can cause a big accident if it gets into the engine of the boat.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Better car no be body o, better car na '''engine'''. |(NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)}}
# - (frequency:13)
+
#  Wetin dey make someting dey work well.
#: {{ux|dv|'''Engine''' oil! |(WAZA_07_Self-Medication_T__63, Engine oil !)}}
+
#:* {{ux|dv| Oga wife na di real '''engine''' for dis office. Nobody  fit say pim if she don talk. |(NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)}}
#: {{ux|dv|'''Engine''' oil, I dey tell you! |(WAZA_07_Self-Medication_T__65, Engine oil, I am telling you.)}}
 
# det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Di '''engine''' now be hotting. |(NST_cleaned__37110, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''engine''' na di drug im go use. |(WAZA_07_Self-Medication_T__35, The engine is the drugs he will use ?)}}
 
# case-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Di plug dey di middle of di '''engine'''. |(KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__14, The plug is in the middle of the engine.)}}
 
#: {{ux|dv|Im add say di man approach di aeroplane with one bag wey im drop inside di '''engine'''. |(bbc__58110, __no translation__)}}
 
# compound-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|common pure water fit cause big accident if e go hook di boat '''engine'''. |(bbc__20551, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di search '''engine''' change dia logo for Nigeria to show di ogbonge sports star. |(bbc__38147, __no translation__)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ehn even if you dey enter inside '''engine''' wan work, even na for fridge wey im dey do, you for change cloth. |(ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__38, Ehn, even if you are entering inside the engine because you want to work, even if it's in the fridge you were doing, you would have changed your cloth.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey na so de do di one wey be sey de troway spanner inside '''engine''' ontop di plenary o~, e~, dis ting, di rejected bill dem wey be sey dem carry come deir side, |(WAZA_04_Press-Review_DG__12, That that's how they did the one which they threw spanner inside the engine on the plenary o... e...this thing... the rejected bill which they carried and borught to their sides.)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When you come back, you just come, you wash am, you on your '''engine''', you move. |(LAG_31_Road-Safety_MG__13, When you come back, you walk up to the vehicle, wash it, turn the engine on and off you go.)}}
 
#: {{ux|dv|April 2017: Dana Air flight from Lagos to PH return to Lagos ontop bird strike, though di plane lose im '''engine''', after birds jam am as e take off. |(bbc__50286, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[boat engine|boat engine]]
 
 
 
#: {{ux|dv|common pure water fit cause big accident if e go hook di boat engine. |(bbc__20551, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im come say make goment also try comot di dorty for di river so e no go dey enta boat engine dey cause accident |(bbc__58473, __no translation__)}}
 
* [[engine capacity|engine capacity]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di Ghana Revenue Authority  say dem dey roll out di collection of luxury vehicle tax on cars wey get engine capacity of 2950 Cubic Centimetres den over. |(bbc__31396, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ghana government introduce tax on luxury vehicles wey get engine capacity of 3.0 litres fuel consumption, plus 35 percent income tax on salaries of over Ghc 10,000 monthly. |(bbc__54012, __no translation__)}}
 
* [[engine oil|engine oil]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Engine oil! |(WAZA_07_Self-Medication_T__63, '''Engine oil''' !)}}
 
#: {{ux|dv|Engine oil, I dey tell you! |(WAZA_07_Self-Medication_T__65, '''Engine oil''', I am telling you.)}}
 
* [[plane engine|plane engine]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Fear dey well well because almost every time, we dey hear the sound of the plane engine when e off. |(jw__438, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|May 2011: Arik Air flight W3 596 from Owerri do emergency landing for Lagos after birds enter di plane engine; |(bbc__50281, __no translation__)}}
 
* [[search engine|search engine]]
 
 
 
#: {{ux|dv|We dey talk about Google, di world most popular search engine. |(bbc__98224, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And dat na why Google don become di most popular search engine for world. |(bbc__15042, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* tyre 0.72 110, leaf 0.72 102, pot 0.70 145, bag 0.70 175, thick 0.69 36, trailer 0.69 54, firewood 0.68 36, nylon 0.67 39, cocoyam 0.67 22
 
 
 
====Antonyms====
 
* tyre 0.72 110, leaf 0.72 102, pot 0.70 145, bag 0.70 175, thick 0.69 36, trailer 0.69 54, firewood 0.68 36, nylon 0.67 39, cocoyam 0.67 22
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
English: ''engine''

Latest revision as of 11:00, 23 June 2022

Naija

Etymology

From English: engine

Pronunciation

  • ɛ́nd͡ʒìn

Play Play

Noun

  1. Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work.
    • Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat engine.  — (bbc__20551, A mere sachet of water can cause a big accident if it gets into the engine of the boat.)
    • Better car no be body o, better car na engine.  — (NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)
  2. Wetin dey make someting dey work well.
    • Oga wife na di real engine for dis office. Nobody fit say pim if she don talk.  — (NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)

Translations

English: engine