Difference between revisions of "face me I face you"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use [[disame]] [[bafroom]] and toilet. | * Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use [[disame]] [[bafroom]] and toilet. | ||
| − | :* {{ux|dv| If you see '''face me I face you''' rent for Lagos for small money na [[oga]] you be.|( | + | :* {{ux|dv| If you see '''face me I face you''' rent for Lagos for small money na [[oga]] you be.|(NSC_2021, See yourself as very fortunate if you are able to get an affordable accommodation in those single-room buildings with shared facilities.)}} |
:* {{ux|dv| I dey live for '''face me I face you''' since I no get money to rent flat.|(NSC_2021, I live in a single-room apartment with shared facilities since I could not aford to rent a self-contained flat.)}} | :* {{ux|dv| I dey live for '''face me I face you''' since I no get money to rent flat.|(NSC_2021, I live in a single-room apartment with shared facilities since I could not aford to rent a self-contained flat.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''single-rooms with shared corridor and facilities'' | * English: ''single-rooms with shared corridor and facilities'' | ||
Revision as of 09:21, 5 July 2022
Naija
Alternative
Etymology
From: English face, me, I and you
Pronunciation
- fés mí aì fés jû
Noun
- Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use disame bafroom and toilet.
- If you see face me I face you rent for Lagos for small money na oga you be. — (NSC_2021, See yourself as very fortunate if you are able to get an affordable accommodation in those single-room buildings with shared facilities.)
- I dey live for face me I face you since I no get money to rent flat. — (NSC_2021, I live in a single-room apartment with shared facilities since I could not aford to rent a self-contained flat.)
Translations
- English: single-rooms with shared corridor and facilities