oga

Naija

Etymology

From: Efik oga

Pronunciation

  • ɔ̀gá

Play Play

Noun

  1. Person wey be sey na wetin e talk dey happen.
    • Oga never gree pay us.  — (The boss hasn't paid.)
    • Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you oga nko?  — (Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)
    • Better Oga no too plenty for dis Naija.  — (Great bosses are uncommon in Nigeria.)
  2. Person husband for house.
    • My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back.  — (My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)
    • E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga.  — (My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)

Synonyms

Translations

  • English: boss, husband