Difference between revisions of "fallinghand"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do.
 
* Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do.
:* {{ux|dv| '''Fallinghand''' na normal ting wey [[im]] don dey do tey tey.|(NSC_2021, Performing below expectation is someting he is use to.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Fallinghand''' na normal ting wey [[im]] don dey do taytay.|(NSC_2021, Performing below expectation is someting he is use to.)}}
 
:* {{ux|dv| My bae say my '''fallinghand''' don dey tire her.|(NSC_2021, My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)}}
 
:* {{ux|dv| My bae say my '''fallinghand''' don dey tire her.|(NSC_2021, My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)}}
  

Revision as of 12:31, 5 July 2022

Naija

Etymology

From: English falling and hand

Pronunciation

  • fɔ̀:lɪ̀ŋ hánd

Play Play

Noun

  • Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do.
  • Fallinghand na normal ting wey im don dey do taytay.  — (NSC_2021, Performing below expectation is someting he is use to.)
  • My bae say my fallinghand don dey tire her.  — (NSC_2021, My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)

Related forms

Translation

  • English: disappoint