Difference between revisions of "gen"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
d͡ʒɛ̑n
+
* d͡ʒɛ̑n
 
<sm2>Pcm-ng-gen.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gen.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gen.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-gen.m.ogg</sm2>

Revision as of 03:24, 24 September 2022

Naija

Etymology

From: English generator

Pronunciation

  • d͡ʒɛ̑n

Play Play

Noun

  • Someting wey de dey on wey dey bring light if Nepa no dey.
  • We get standard gen twenty four hours. If no light gen go work.  — (D_ENU_21_Solomon & Kingsman, We have a good generator on standby for twenty four hours. If there is no power supply.)
  • So once di gen get fault, de go call di person wey dey repair di gen.  — (D_ENU_21_Solomon & Kingsman, So once the generator has a problem, they'll call the generator repairer.)

Related Forms

generator

Synonym

generator

Translation

English: generator