on

Naija

Etymology

From: English on

Pronunciation

  • ɔ̂n

Play Play

Verb

  1. Make de start someting wey off.
    • I bin don off light, I no know who on am.  — (I had switched off the light, I don't know who put it on.)
    • No on gas talk sey make you just sleep small. E fit turn anoder matter.  — (Don't put on the gas and go on to take a nap, it could result in a bad situation.)
  2. Make person body do am like sey e want nack.
    • E say after e watch di feem e just dey on.  — (He said that after watching the movie, he became aroused.)
    Di man bin dey complain im wife say she get headache after e tell am sey e dey on.  — (The man was complaining that his wife said she had a headache after he said that he was aroused.)
  3. Make woman dey see im period.
    • Some people dey waka dey go many many school dey share pad dey give girls wey dey secondary school make de fit use when de dey on.  — (Some people go around distributing menstrual pads to girls in secondary schools so they can use when they are on their period.)
    • De bin dey talk sey de want dey give holiday to women wey be sey when de dey on e dey worry dem well well.  — (They were discussing that they want to approve a holiday to women who had dysmenorrhoea.)

Related Forms

ontop

Antonyms

Translations

  • English: put something on, arouse, menstruate