Difference between revisions of "hungry"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
*[[H]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''hungry''
 
From: English ''hungry''
Line 11: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Make e dey do person like sey make e chop food or put someting for mouth.
 
*Make e dey do person like sey make e chop food or put someting for mouth.
:* {{ux|dv|Abeg do quick. Me I dey '''hungry''' I wan find something chop.|(NSC_2021, Please be fast. I Ang really hungry. I need to find something to eat.)}}
+
:* {{ux|dv|Abeg do quick. Me I dey '''hungry''' I wan find something chop.|(NSC_2021, Please hurry . I am  really hungry. I need to find something to eat.)}}
:* {{ux|dv| [[maale]] we your [[pikin]] dey '''hungry''' and food no dey house.|(NSC_2021, Mother we your children are hungry and there's no food to eat at home.)}}
+
:* {{ux|dv| [[Maale]] we your [[pikin]] dey '''hungry''' and food no dey house.|(NSC_2021, Mother we your children are hungry and there's no food to eat at home.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
*English: ''hungry''
 
*English: ''hungry''

Revision as of 20:30, 2 October 2022

Naija

Etymology

From: English hungry

Pronunciation

  • hɔ́ŋgrɪ̀

Play


Verb

  • Make e dey do person like sey make e chop food or put someting for mouth.
  • Abeg do quick. Me I dey hungry I wan find something chop.  — (NSC_2021, Please hurry . I am really hungry. I need to find something to eat.)
  • Maale we your pikin dey hungry and food no dey house.  — (NSC_2021, Mother we your children are hungry and there's no food to eat at home.)

Translations

  • English: hungry