hungry

Naija

Etymology

From: English hungry

Pronunciation

  • hɔ́ŋgrɪ̀

Play


Verb

  • Make e dey do person like sey make e chop food or put someting for mouth.
  • Abeg do quick. Me I dey hungry I wan find something chop.  — (Please hurry . I am really hungry. I need to find something to eat.)
  • Maale we your pikin dey hungry and food no dey house.  — (Mother we your children are hungry and there's no food to eat at home.)

Translations

  • English: hungry