Difference between revisions of "insult"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person talk [[badbad]] tings to person wey e know sey e go pain di person. | * Make person talk [[badbad]] tings to person wey e know sey e go pain di person. | ||
− | :* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( | + | :* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_2021, She has been insulting her mother.)}} |
− | :* {{ux|dv| I no be your mate o, so no just '''insult''' me.|( | + | :* {{ux|dv| I no be your mate o, so no just '''insult''' me.|(NSC_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[curse]] | * [[curse]] |
Revision as of 21:21, 2 October 2022
Naija
Etymology
From English: insult
Pronunciation
- ɪ̀nsɔ̂t
Noun
- When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_2021, She has been insulting her mother.)
- Some kind insult dey pepper person for body. — ( NSC_2021, Some insults can hurt.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult
Verb
- Make person talk badbad tings to person wey e know sey e go pain di person.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_2021, She has been insulting her mother.)
- I no be your mate o, so no just insult me. — (NSC_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult