Difference between revisions of "join body"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
| Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)}} | #:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)}} | ||
#Make person sleep wit anoder person. | #Make person sleep wit anoder person. | ||
| − | #:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |( | + | #:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |(NSC_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''cooperation, agreement, sex'' | * English: ''cooperation, agreement, sex'' | ||
Revision as of 03:14, 3 October 2022
Naija
Etymology
From English: join and body
Pronunciation
- d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
Verb phrase
- Make person support person or someting.
- E go make we dey join body if we want peace for house. — (NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)
- Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price. — (NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)
- Make person sleep wit anoder person.
- I bin tell my babe sey make we join body. — (NSC_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)
Translation
- English: cooperation, agreement, sex