join body

Naija

Etymology

From English: join and body

Pronunciation

  • dʒɔ́ínând

Play Play

Verb phrase

  1. Make person support person or someting.
    • E go make we dey join body if we want peace for house.  — (Cooperation brings peace in the home.)
    • Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price.  — (The family agreed to support him to pay the bride price.)

Translation

  • English: cooperation, agreement