Difference between revisions of "light"
(→Noun) |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | #Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do | + | #Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do someting. |
| − | #: {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)}} | + | #:* {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)}} |
# Electric power wey NEPA dey bring. | # Electric power wey NEPA dey bring. | ||
| − | #: {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''illumination, light'' | * English: ''illumination, light'' | ||
Revision as of 20:52, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: English light
Pronunciation
- laɪ̑t
Noun
- Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do someting.
- I no fit see anyting for dis place, abeg on light for me. — (NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)
- Electric power wey NEPA dey bring.
- Dem don bring light finally. — (NSC_2021, The power has finally been restored.)
Translations
- English: illumination, light
Adjective
- Sey someting no get weight and e no heavy.
- Madam dis dis bag light. You sure say someting dey inside? — (NSC_2021, Madam this bag is light are you sure there's something inside?)
- Sey person skin no black and e no too yellow.
- Who be dat light skin girl wey dey come here? — (NSC_2021, Who is the light skin girl that usually comes here?)
Translations
- English: light
Verb
- Make dem slap person for face.
- Stop to dey misbehave before I light you now. — (NSC_2021, Stop misbehaving before I give you a slap.)
- Make dem on fire for someting.
- Go light di firewood I wan start to dey cook. — (NSC_2021, Go light the firewood. I want to start cooking.)
Synonyms
Translations
English: light, slap