Difference between revisions of "liver"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
#:* {{ux|dv| Babe you get '''liver''' to dey do dis kind risky work.|(NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)}} | #:* {{ux|dv| Babe you get '''liver''' to dey do dis kind risky work.|(NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)}} | ||
# One organ wey de dey inside person belle. | # One organ wey de dey inside person belle. | ||
− | #:* {{ux|dv|No dey | + | #:* {{ux|dv|No dey drink my friend if you no want make your '''liver''' spoil.|(NSC_2021, Stop drinking dear friend if you do not want to damage your liver.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== |
Revision as of 23:00, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: English liver
Pronunciation
- lɪ́và
Noun
- Sey person get mind to do someting wey strong.
- Babe you get liver to dey do dis kind risky work. — (NSC_2021, Babe you are brave to engage in this type of risky work.)
- One organ wey de dey inside person belle.
- No dey drink my friend if you no want make your liver spoil. — (NSC_2021, Stop drinking dear friend if you do not want to damage your liver.)
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: Liver, brave