Difference between revisions of "kwanta"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
* Go look [[quata]]
+
===Alternative forms===
 +
* [[kwata]], [[quata]], [[quanta]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
From: ''unknown''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
* kwàntá
 +
<sm2>Pcm-ng-quata.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-quata.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person dey quarrel with anoder person [[sotay]] e fit follow di person fight.
 +
:* {{ux|dv| I don dey '''kwanta''' wit am since.| (I have been quarreling with him since.)}}
 +
:* {{ux|dv| Una wit una landlord don dey '''kwanta''' since last week. Wetin? |(You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)}}
 +
:* {{ux|dv| No [[jam]] me o. I no want [[wahala]] o. Me wit you go '''kwanta''' tear clot o. |(Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!)
 +
====Synonyms====
 +
* [[vex]]
 +
====Antonyms====
 +
* [[ mellow ]], calm
 +
====Translations====
 +
* English: ''quarrel, clash''
 +
 
 +
===Noun===
 +
* Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
 +
:* {{ux|dv| Di '''kwanta''' don dey affect deir marriage o.| The quarrel has been affecting their marriage.)}}
 +
:* {{ux|dv| O boy, I no wan any '''kwanta''' o.| Guy I don't want any trouble with anyone.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[gbege]], [[katakata]]
 +
====Antonyms====
 +
* [[ mellow ]], [[calm]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''quarrel, clash''

Revision as of 06:52, 15 October 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwàntá

Play Play

Verb

  • Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit follow di person fight.
  • I don dey kwanta wit am since.  —  (I have been quarreling with him since.)
  • Una wit una landlord don dey kwanta since last week. Wetin?  — (You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)
  • {{ux|dv| No jam me o. I no want wahala o. Me wit you go kwanta tear clot o. |(Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash

Noun

  • Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
  • Di kwanta don dey affect deir marriage o.  —  The quarrel has been affecting their marriage.)
  • O boy, I no wan any kwanta o.  —  Guy I don't want any trouble with anyone.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash