Difference between revisions of "shu"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
* [[shuu]]
+
* [[shuu]], [[shuo]]
 +
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
* From: ''unknown''
 
* From: ''unknown''

Revision as of 18:36, 26 October 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

t͡ʃǔ

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am or
  • Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road.  — (NSC_2021, The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
  • Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o.  — (NSC_2021, The boss is talking and you are also talking. Wow. You are no longer afraid!)

Translation

  • English: really? wow,