shu

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ʃǔ

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.
  • Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road.  — (The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
  • Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o.  — (The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)

Translation

  • English: really? wow