Difference between revisions of "psychia"
(Created page with "==Naija=== ===Etymology=== From English: ''Psychiatric'' ===Pronunciation=== * sàìkìá <sm2>Pcm-ng-psychia.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-psychia.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Hop...") |
(→Naija=) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | ==Naija | + | ==Naija== |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''Psychiatric'' | From English: ''Psychiatric'' | ||
Revision as of 02:47, 10 November 2022
Naija
Etymology
From English: Psychiatric
Pronunciation
- sàìkìá
Noun
- Hopsital where de dey carry person go if e don dey kolo, or if e dey get wetin dey worry am for mind make dem treat am.
- Government don talk sey make dem carry all di mad mad people for street go psychia. — (The government has ordered that all the mentally ill people roaming the streets be taken to the psychiatric hospital.)
- Psychia no too plenty for our area sha. — (There are not very many psychiatric hospitals in our locale.)
- Wetin dey worry person wey be sey e don dey kolo small small
- Di way di man don dey do, e be like sey e don dey get small small psychia o. — (That man is behaving like a person who is slowly going insane.)
- Even if psychia dey worry you, you no go see dat dog go follow am play. — (Even if you are going insane, you won't see that dog and go to play with it.)
Synonyms
Translation
English: Psychiatric hospital, Insanity