kolo

Naija

Alternative forms

Etymology

From: e fit be sey na from English word colonial

Pronunciation

  • kòló

Play Play

Usage

  • Na Fela make am popular for im song Colonial Mentality.

Noun

  • Wetin dey make person do like sey e head no correct.
  • Kolo dey worry you.  — (You are insane.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Insanity

Adjective

  • Di way person dey do when e head no correct again.
  • Kolo people full everywhere as e be sey people dey carry use drug.  — (There is an increase in those with mental illness as result of prevalent drug abuse.)

Translation

  • English: insane

Verb

  • For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go.  — (If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
  • If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs.  — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)

Synonyms

Translations

  • English: mad