Difference between revisions of "miss"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)}} | #:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)}} | ||
#:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}} | #:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}} | ||
| − | # {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}} | + | #:* {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}} |
# Make person want dey with person wey no dey. | # Make person want dey with person wey no dey. | ||
#:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}} | #:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}} | ||
Revision as of 13:37, 10 November 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English miss
Pronunciation
- mɪ̂s
Verb
- Make someting/person wey dey no con dey again.
- Wetin make am dey shout be sey im pikin miss — (NSC_2021, She is shouting because her child is missing.)
- No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss. — (NSC_2021, Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
- Shey dat guy just miss abi sand dey my eye? — (NSC_2021, Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)
- Make person want dey with person wey no dey.
- You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! — (NSC_2021, You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
- Make person no see person want see.
- You dey waste time, you go miss am. Make we bet! — (NSC_2021, You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: missing, lost, disappear, miss